Finesse Lyrics - Pheelz ft. Buju




Finesse Lyrics - Pheelz ft. Buju


And I've been living fast life but I see it in slow mo
(Olohun) Oh no
And you see my lifestyle like a G's in the Togo
The many people dey outside wey dey feed man zobo
Oh no
And me a standing defender like Joseph Yobo
Bad girl said she want Netflix and chill
So I chati girl give am warning
If you fall in love, clearly certain
You go chop breakfast I'm not capping
Can you see the pull I'm uncatchy
I'm not faking this no fugazi
You see these feelings I'm not catching
Ọmọ ọpẹ stand fit I just won dey

Ahhh, finesse
If I broke na my business
Imma shayo e go bright o
Folake for the night o

Ahhh, finesse
If I broke na my business
Imma shayo e go bright o
Folake for the night o

F-I-N-E-S-S-E
Fit be the reason why your bobo won dey jealous me
E fit won dey take am serious, I dey do TOSS P
No fit to resonate, I'm on a different frequency
Ahn-ahn

And don't think it's necessary
I'll be down with that somebody that can do like me
And I'll be like Mo' Salah coming off the right wing
I'll go through your defender, you no need to tell me
I'm must finesse

And you know sey me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful oo
Finnesse

If you see me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful oo

Ahhh, finesse
If I broke na my business
Imma shayo e go bright o
Folake for the night o

Ahhh, finesse
If I broke na my business
Imma shayo e go bright o
Folake for the night o

Ahhh, finesse
If I broke na my business
Imma shayo e go bright o
Folake for the night o

Ahhh, finesse
If I broke na my business
Imma shayo e go bright o
Folake for the night o

Post a Comment

Please Select Embedded Mode To Show The Comment System.*

Previous Post Next Post

Contact Form